TIWA SAVAGE - KOROBA VIDEO DANCE CARTOON
Koroba Tiwa Savage Lyrics:
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Sheybi na National budget e oh
E go blow like trumpet, eh
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Say darling I’m watching you
Small thing, you don mugu
You come dey shout ole
The money you no work for, bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Se o wole? Ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t need to bother you at all
Monkey go work, e baboon dey chop
Kilamiti, you say you be talk and do oga
Tell me wetin you fit do
I don’t need to bother you at all
Monkey go work, e baboon dey chop
Kilamiti, you say you be talk and do oga
Tell me wetin you fit do
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koroba koro-kuru, koroba, koroba koro
Oya carry on
Koroba, koroba, koroba, koroba, koro
Oya carry on
Koro-kuru, koroba, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Leave Your Comment
You must be logged in to post a comment.